Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Wen e stand, even pipol wey strong well-well, dey fear and di fear dey make dem shake anyhow.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:25
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make di pipol wey dey curse day, curse am! Make di pipol wey dey curse wota juju, curse am too.


En heart bi like stone wey nor dey fear anytin; e dey strong well-well like grindin stone.


No swod fit wound am; no spear or arrow fit enter en body.


Wen dem dey trobol, dem kon kry sey, “Awa Oga God, make Yu kom help us.” So God save dem from dia trobol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ