23 E nor get any weak part for en skin; e dey strong well-well and e bi like iron wey dem nor fit bend.
En tail stand like tall tree and di pawa wey dey e leg, strong well-well.
En neck get strong pawa wey fit make evribody wey near am, fear.
En heart bi like stone wey nor dey fear anytin; e dey strong well-well like grindin stone.
“Man pikin, go warn Egypt king. Tell am dis message wey I dey give yu: “ ‘Yu bi lion among di nashons, but na ordinary animal yu bi for sea; Yu dey skata di wota with yor leg kon make di river dirty.
Wetin dem wear bi like bullet proof wey dem make with iron and dia feada dey make nois like horse wey dey go fight.