Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Fire dey kom out from en mout and even wen e breath, e dey bring fire.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Like grass wey dey burn under pot, na so too smoke dey kom out from en nose.


En neck get strong pawa wey fit make evribody wey near am, fear.


Betta tick kloud kover di lite wey dey round am and many stones and shako kon dey fall.


Smoke dey kom out from dia nose; fire dey pour kom out from dia mout with hot shako.


Dem don already prepare di place where dem go beri Israel enemies put; dem don make am deep and wide for dia king. Dem don gada di firewood and God breath wey bi like fire and sulfur, go kom like river wey dey flow kon distroy en enemies.


Grass dey dry and flowers dey fade wons God send strong breeze go blow dem. Na so too pipol nor dey last pass grass.


E send diziz go for en front kon kommand deat follow am for back.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ