18 Wen e sneeze, lite go flash kom out and na so en eye dey shine like sun for aftanoon.
Make en morning star remain darkness. Even wen e find lite, make e nor si am and make en day nor break.
En body strong well-well and nor-tin fit tear am En body join togeda and nor-tin fit separate dem.
Fire and tonda lite dey kom out from en mout.
En head and hair white like wool, dem even white rish snow and en eyes red like fire wey dey burn well-well.