16 Dem join dem strong well-well and space nor dey wey breeze fit pass enter en body.
Na many shield dem take make en back kon tie dem togeda and dem strong like stone.
En body strong well-well and nor-tin fit tear am En body join togeda and nor-tin fit separate dem.