Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Who fit open en mout or bring en tit wey dey make pesin fear, kom out?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I give di sea where e go flow rish kon put big gate for en back.


Nobody fit tear en klot wey dey outside or shuk di armour wey e wear.


Na many shield dem take make en back kon tie dem togeda and dem strong like stone.


Na lions gada round mi so! I dey with pipol wey won kill mi; pipol wey dia tit sharp like spear and arrow and wey dia words dey kut like swods.


So my God, make Yu break dia tit! Make Yu skata di lion jaw.


“Dia tit bi like swod and dia mout sharp like knife. Dem dey distroy poor pipol komot from dis eart and pipol wey nor get food to chop, dem dey kill dem trowey.


Remember am naw, before life opportunity door go klose and work nois go fade komot yor ear. Naw, yu dey wake-up with bird nois, but den, all di sound go dey komot small-small from yor ear.


“As I still dey look for di vishon, di nomba four beast kom out: E get pawa, e wall-wall and pipol dey fear am well-well. En tit dem na iron. E dey distroy and skata anytin kon use en leg take skata wetin remain. E dey difren from all di beast wey first kom and e get ten horn.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ