13 Nobody fit tear en klot wey dey outside or shuk di armour wey e wear.
I don hear evritin about yor plan for mi and yor pride. From naw go, I go put hook for yor nose kon klose yor mout, den take yu go back thru di same road wey yu take kom.” ’ ”
Make I tell yu about Leviatan leg kon tell yu how e dey big and strong well-well.
Who fit open en mout or bring en tit wey dey make pesin fear, kom out?
So, make yu nor bi like horse or animal wey nor get sense and wey nid kane to kontrol am.”
If wi tie rope for horse mout make e for obey us, dat mean sey wi dey kontrol en body.