Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Make I tell yu about Leviatan leg kon tell yu how e dey big and strong well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:12
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God make wild animals, kattle and evritin wey dey creep for groun akordin to dia kind. God kon si sey dem dey good.


Who don give mi anytin kon sey make I pay back? Evritin wey dey under heaven na my own?


Nobody fit tear en klot wey dey outside or shuk di armour wey e wear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ