Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 41:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Who don give mi anytin kon sey make I pay back? Evritin wey dey under heaven na my own?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 41:11
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Where dead body dey stay just dey open before God; nor-tin fit kover am from en eye.


bikos E dey si di end for di eart and E dey si evritin wey dey under di sky.


Job! Na yor choice, nor bi mi go tell God wetin yu wont, bikos yu don rijet all dis tin. Naw, make yu tell us wetin yu dey tink.


Even if yu dey good well-well, na God yu dey favor? E nor get wetin God wont for yor hand.


Make I tell yu about Leviatan leg kon tell yu how e dey big and strong well-well.


E dey move mountins anytime E wont kon skata dem with vexnashon.


Na God get di heavens, but E don give di eart to human being.


Na suksess and progress Yu take welkom am back kon put one fine gold crown for en head.


Na God get di eart and evritin wey dey inside. Di world and evribody wey dey stay inside, na en own too.


If to sey I dey hongry, I nor go tell una, bikos na mi get di world and evritin wey dey inside.


And naw, if una go obey and keep my kovenant, una go bi special pipol wey I selet from di oda pipol for dis world, bikos na mi get di whole world.


Wish pesin don borrow God sometin kon sey God go pay am back?


Bikos God word sey, “Di eart and evritin wey dey inside, na di Oga God own.”


But if di pesin tell yu sey, “Dem sakrifice dis food give juju,” make yu nor chop am bikos of di pesin wey tell yu and en konscience.


Di heavens, di heavens wey high pass, plus di eart and evritin wey dey inside am, na God get all of dem.


Si! Di Kovenant Box wey bi di Oga God for di whole eart own, don dey ready to enter Jordan River before una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ