5 I don tok pass wetin I suppose tok. I nor get anytin to tok again?”
So Israel king send message go meet en men about wetin Elisha tok and e warn dem well-well. Nor bi only wons dis tin happen.
“Even as God dey tok evritime, nobody won wait listin to wetin E dey tok.
Even if I nor do any bad tin, di only tin wey I fit still do na to beg for mesi from God wey bi my judge.
Wetin go make pesin argue with God? E go fit ask God kweshon wey E nor go fit ansa?
God don tok many times sey, “All di pawa for heaven and eart, dey my hand
Wi know sey wetin di law tok, na for di pipol wey dey under di law. Di law tok like dis, so dat nobody go get eskuse wen God go judge di world.