3 Den Job ansa God:
Job kon sey,
“Wetin make pipol nor dey konfess dia sins give God kon promise sey dem nor go sin again;
“Yu dey argue with God Almighty; yu don taya to tok or yu still get word to tell mi?”
“True-true, I dey tok like fool since, wetin I go fit ansa? I nor go try tok anytin again.
Den Job ansa God:
So I dey shame, bikos of all wetin I don tok and I go pak dust for my head to take show sey I dey sorry for all wetin I tok.”
Afta God don tok finish with Job, E kon tell Elifaz sey, “I dey vex with yu and yor two friends, bikos yu nor tok di trut about mi, as my savant Job do.
So, make yu give yorsef to God. But rijet di devil and e go run komot from where yu dey.