23 E nor dey fear wota wey dey rush pass like river; en body go kold wen Jordan River flow pass en face.
Lot look well-well from Jordan River aria go rish Zoar. E kon know sey evriwhere for der get betta green plant and dem get betta wota like Oga God gardin for Egypt. (Dis na before God distroy Sodom and Gomorrah.)
Inside bush dey gi-am betta place to rest. Di tall tree dey gi-am shade.
Who fit blind en eyes kom katch am? Na who fit use trap katch am thru en nose and mout?
I go kwik run go where I go dey save from dis pipol wey hate mi well-well.
Naw, dis na wetin God tok, “I dey put one foundashon stone for Zion and dem rite dis word put, ‘Di pesin wey bilive and get faith, make e nor fear.’
kon dig well and drink betta wota for pipol land. Yu sey wons yor soja leg tosh River Nile, di wota go dry at wons.
Wen doz wey karry di Kovenant Box rish di river kon enter di wota (Jordan River dey rush well-well, bikos na harvest time dem dey),