Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 40:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Inside bush dey gi-am betta place to rest. Di tall tree dey gi-am shade.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 40:22
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey sleep for under tree wey valley wota dey pass and e go hide among di reeds for di bush.


E nor dey fear wota wey dey rush pass like river; en body go kold wen Jordan River flow pass en face.


Bikos of dis, di pipol karry evritin wey dem don make and keep kon go Willows Valley.


Dem go grow like grass for di field, like tree wey dey where wota dey flow pass.


E take one small plant for Israel kon go plant am for betta groun and wota dey always dey di place so dat e go grow.


For dat day, una go take some of di good fruit from una tree, palm tree branches wey get leaf well-well kon celebrate to honor God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ