21 E dey sleep for under tree wey valley wota dey pass and e go hide among di reeds for di bush.
e kon si seven melu wey fat and fine well-well dey kom out from di river go chop for di field.
Grass wey dem go chop, dey grow for di hill wey bush animals dey for play.
Inside bush dey gi-am betta place to rest. Di tall tree dey gi-am shade.
Make Yu ponish dat wiked animal wey dey wota and di nashons wey dey follow am, until dem go honbol demsef kon offa gold and silva give Yu. Make Yu skata doz pipol wey like war.
di hot groun go turn to lake and wota go kover all di dry land. Where wiked dogs bin dey stay, grass, reeds and straw go grow full der.