20 Grass wey dem go chop, dey grow for di hill wey bush animals dey for play.
And yu go take and gada evry kind food enter inside di boat, so dat una go dey si food chop.”
Si Behemot; I make am di way I make yu, e dey chop grass like melu,
E dey sleep for under tree wey valley wota dey pass and e go hide among di reeds for di bush.
Yu dey make grass grow for animals to chop kon provide plant for human being to use. Yu allow us produce food from di eart;
Di ship dey travel on-top sea and Yu still make whale dey swim and play for der too.