Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 40:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 E dey among di tins wey God kreate wey dey sopraiz pipol! Na only God wey kreate am go fit distroy am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 40:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen E breath, di sky dey klear. Na en hand E take distroy di big snake.


Si Behemot; I make am di way I make yu, e dey chop grass like melu,


En bones strong like bronze and en leg bi like iron bar.


E nor get anytin for eart wey yu fit take kompare am and I kreate am without fear.


So my God, make Yu si all di difren tins wey Yu don do! Na sense Yu take make all of dem. Na wetin Yu kreate full di whole eart.


If pesin nor gri turn from sin kom meet God, God go sharp en swod kon ready to shot en bow.


For dat day, God go use en great and pawaful swod take ponish and distroy Leviatan; dat dragon wey dey twist and waka fast-fast. Yes! God go kill di great monsta wey dey inside sea.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ