18 En bones strong like bronze and en leg bi like iron bar.
En tail stand like tall tree and di pawa wey dey e leg, strong well-well.
E dey among di tins wey God kreate wey dey sopraiz pipol! Na only God wey kreate am go fit distroy am.
Why Yu put mi for kage make pipol dey look mi? I bi wota juju?
Bikos I know how una sturbon rish; una neck strong like iron and una head bi like bronze.