Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 40:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 En tail stand like tall tree and di pawa wey dey e leg, strong well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 40:17
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kreate di big-big fish for sea and evry oda tin wey dey stay inside wota and difren-difren birds. God si sey dem dey good.


Yu make my body with bone kon kover am with flesh and skin.


but si as en strent bi like lion own and e pawa dey en body.


En bones strong like bronze and en leg bi like iron bar.


E nor get any weak part for en skin; e dey strong well-well and e bi like iron wey dem nor fit bend.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ