Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 4:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Naw wey e rish yor turn to face trobol, yu nor get heart again. Yu nor fit stand am at-all.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 4:5
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just take evritin wey e get from am and e go curse Yu for yor face!”


Una wey bi my friends! Make una sorry for mi naw, bikos God don nak mi fall with en hand.


Make Yu allow mi wound en body, den e go curse Yu for yor face!”


Yor words don support pipol wey won fall and yu don give strent to doz wey don taya.


“Pesin wey dey face dis kind trobol, e suppose get betta friends; weda e forget God or not.


My God, I dey kry and beg Yu for mesi kon sey,


If yu faint for di day wen wahala kom, dat one go show sey yor strent small well-well.


So as wi get dis ministry, just as God don show us mesi, awa hope don strong well-well.


So, make wi nor luz hope, bikos even if awa body dey die go small-small, di Pesin wey dey inside us, dey fresh evriday.


If una dey tink how Jesus sofa for wiked pipol hand and how dem hate am, una mind go strong for faith.


Abi una don forget di advise wey God tell una as en shidren? “My pikin, make yu listin well-well wen God dey korrect yu and nor vex wen God ponish yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ