16 Sometin stand for der and even wen I look, I nor fit si wetin e bi.
Afta, fire kom out, but God nor still dey inside di fire too. Afta di fire, Elijah kon hear one small vois.
Na small breeze blow my face kon make my hair stand.
E get any man wey dey innocent before God? E get anybody wey dey klean before di Pesin wey kreate am?