Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 4:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Na small breeze blow my face kon make my hair stand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 4:15
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Sometin stand for der and even wen I look, I nor fit si wetin e bi.


Breeze na yor messenja and fire na yor savant.


Fear go katch all of dem with pain like woman wey won born. Dem go dey look each oda with fear and shame go full dia face.


Di angel kom tell mi, “Daniel! God love yu. Stand up make yu listin well-well to wetin I won tok naw, bikos na God send mi kom meet yu.” Wen e don tok finish, I kon stand up, even doh I still dey shake.


Bikos e dey fear, en face kon dey red and all en body kon dey shake.


Wen di disciples si am dey waka on-top wota, fear katch dem. Dem kon dey shake dey shaut, “Na ghost o-o!”


All di angels na savants and na dem God send go prish for pipol wey go get salvashon.


God tok about di angels sey, “I make my angels and my savants spirit to dey burn like fire,”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ