Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 4:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 I fear and all my body kon dey shake.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 4:14
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God dey send sickness to take korrect some pipol and dem go take korreshon wen dia body dey feel di pain.


E kom tell mi like sey na dream for nite wen evribody dey sleep.


Na small breeze blow my face kon make my hair stand.


But Yu still dey make mi fear for dream; yor vishon dey make mi fear well-well.


I dey shake bikos I dey fear Yu and yor kommandments and rules dey make mi sopraiz.


I kon sey, “My own don finish, bikos evry word wey dey komot from my mout, na sin full am and I dey stay with pipol wey all dia words na sin and naw, I don use my eyes si Oga God wey bi di king wey get pawa.”


Di angel kom tell mi, “Daniel! God love yu. Stand up make yu listin well-well to wetin I won tok naw, bikos na God send mi kom meet yu.” Wen e don tok finish, I kon stand up, even doh I still dey shake.


I fear well-well wen I hear all dis tins and my lips kon dey shake. Fear and kold katch mi at wons. I go really wait for di time wen God go ponish doz wey dey attack us.


As Zekaraya si di angel, fear katch am well-well and e kon dey shake.


But Mary dey fear, bikos of wetin di angel tok and e bigin wonder wetin di greetin mean.


Wen I si am, I fall near en leg like sey I don die. But E tosh mi with en rite hand, kon sey: “Nor fear! Na mi bi di First and di Last,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ