Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 39:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 How bush melu won take work for yu? E go gri stay one nite for yor yard?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 39:9
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu fit use rope tie bush melu make e for follow yu klear di field?


Na for mountin dem for dey si food chop, na der dem for dey si green leaf chop.


Take mi komot from di lion mout and from di wiked melu horn.


E make Mount Lebanon dey shake like small animal kon make Mount Hermon dey jump like small melu.


But Yu don make mi strong like melu wey dey bush and use oil wey fine pass, take anoint mi.


Melu know en owner, donkey sef know who dey gi-am food, but Israel wey bi my pipol nor know or undastand mi at-all.”


God go kill dem with all dia animals. Blood go kover dia land and di pipol flesh go kover evriwhere.


Na God take dem komot from Egypt; E dey fight for dem like wiked melu.


Josef get bull strent and wiked melu horn. E go rule pipol kon porshu dem rish di end for di eart. Dis na my blessing for Efraim and Manasseh pipol.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ