Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 39:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Na mi give dem di desert make dem stay. I sey make dem stay di empty land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 39:6
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just like wiked donkey for desert, na so poor pipol dey find food waka. Dem even dey find food rish desert so dat dia shidren go chop.


Dem nor dey stay near di town at-all, dem dey far and nobody fit go katch dem kom work.


E turn di land wey get fruit to land wey nor get anytin at-all, bikos of di wiked tins wey di pipol wey dey stay der, dey do.


Wiked donkey stand on-top hill dey breath fast-fast like jackals; dem nor dey si well again, bikos dem nor si food chop.”


Dem go bi like bush for desert or for groun where nor-tin go for fit grow. Betta tin nor go ever happen to dem.


Una bi like wiked woman donkey wey grow for desert and bikos e dey find man, e go dey use en nose smell evriwhere weda e go si any one. Nobody fit hold am if e nid to sleep with man. Man donkey nor nid to go find am, bikos na en dey run follow dem.


But di wota wey dey flow pass and di ones wey dey di bush side, nor fresh at-all, bikos e dey taste like salt.


Israel pipol sturbon like wiked donkey and dem don waka go dia own way. Dem don go meet Assyria pipol make e help dem kon pay oda nashons to protet dem.


Fire and sulfur go kover di whole land. Dem nor go fit plant for der and nor-tin go grow for der. E go bi like Sodom and Gomorrah, Admah and Zeboiim, di towns wey God vex distroy.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ