Job 39:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 Donkey wey dey forest, na who give dem freedom? Who release and let dem dey waka up-and-down? အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dem porshu am komot for where human being dey. En mind kom bi like animal own and e kon dey follow wiked donkeys dey stay. E dey chop grass like sey e bi melu kon dey sleep for bush and e nor get anytin to take kover en body from dew wey dey fall. Na so e bi until e kom bilive sey na God dey rule ova human being and dey give leadership to anybody wey E like.