26 Hawk dey kom ask yu make yu tish am wisdom, so dat e go know how to fly wen e spread en feada face sout?
As dem hear di trumpet dem go vex; dem fit smell war even before dem near der and dem dey hear dia oga kommand.
Abi eagle go wait for yor kommand before e go build en nest for mountin?
Di flowers don dey grow and di time wen birds dey sing, don kom and naw, wi dey hear dove dey sing for awa land.
Just as bird for sky know wen to fly, na so too, dove, swallow and crane know wen to shange pozishon. But my pipol nor gri do wetin mi, wey bi God sey make dem do.
“Wen Aaron sakrifice di melu as sin ofrin for ensef and en family,
ostrich, owl, seagul, any kind hawk,