22 Dem nor know wetin fear mean and know swod fit make dem turn back.
E dey bihave like sey nor bi en get di egg and e nor koncern am if di egg break or skata.
But wen e don start to run, e dey laf horse and di pesin wey dey ride am.
Dem dey skata groun as dem dey run for valley; dem dey rush enter war with all dia pawa.
Di swod wey who dey ride dem karry, dey make nois and shine for di sun.
E nor get anytin for eart wey yu fit take kompare am and I kreate am without fear.
Make una listin as di pipol wey dey drive di shariot, dey whip di horse dem as dem dey kom di town and as dia taya dey shake di groun.