Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 39:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Yu know how long dem dey karry dia shidren for belle? Yu know di time wey dem take dey born?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 39:2
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu know how dem take born di goats wey dey stay mountin? Yu don si wen bush animals dey born before?


Yu know how dem take bend down for groun born dia pikin?


Una bi like wiked woman donkey wey grow for desert and bikos e dey find man, e go dey use en nose smell evriwhere weda e go si any one. Nobody fit hold am if e nid to sleep with man. Man donkey nor nid to go find am, bikos na en dey run follow dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ