18 But wen e don start to run, e dey laf horse and di pesin wey dey ride am.
And dis na wetin I tok about am: “ ‘ “Zion dota wey neva sleep with anybody before, dey curse and laf yu; Jerusalem dota dey shake head follow yu.
Na mi make am nor get sense like dat! Na mi nor gi-am wisdom.
So Job, na yu make horse strong like dat or na yu give dem hair like klot for dia neck?
Dem nor know wetin fear mean and know swod fit make dem turn back.
Dem nor dey stay near di town at-all, dem dey far and nobody fit go katch dem kom work.
Spear bi like straw to am and e dey laf wen men dey trow arrow kom meet am.
Yu go laf trobol and honga; yu nor go fear wiked animals again.