Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 39:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 E dey bihave like sey nor bi en get di egg and e nor koncern am if di egg break or skata.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 39:16
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E nor dey kare sey pesin leg fit mash di egg or wiked animal fit kom break dem.


Na mi make am nor get sense like dat! Na mi nor gi-am wisdom.


Foolish pesin work dey kwik taya am, bikos e nor even know road to follow go en house.


Si, Oga God! Why Yu dey ponish us like dis? Make wimen chop dia shidren wey dem love? Or make dem kill priests and profets for inside God temple, bikos of sofa?


Even as jackals wiked rish, dem still dey give dia shidren breast make dem suck, but my pipol wiked like ostrich for desert.


But make una dey sure about dis! Oga God wey dey kommand heaven sojas don tok: Evritin wey di nashons dey do nor mean anytin; all dia work go dey yuzles.


Dem nor get sense, dem dey promise and fail, dem nor dey do good or sorry for pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ