1 Yu know how dem take born di goats wey dey stay mountin? Yu don si wen bush animals dey born before?
Yu know how long dem dey karry dia shidren for belle? Yu know di time wey dem take dey born?
Wiked goat dey stay di high mountin; animals for rock dey-dey save inside dia whole.
God vois dey bend big trees and skata leaf for forest. Evribody for di temple dey sey, “Make glory bi yor own!”
Even deer dey waka leave di pikin wey e just born for field, bikos e nor si grass chop.
gazelle, deer, wiked goat, antelope, wiked oryx and di sheep for mountin.
So Saul take 3,000 men wey e selet from Israel kon go find David and en men for di aria wey rock dey for where goats for mountin dey stay.