Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 38:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Yu fit luz di klot wey dey Orion waist or yu won shain Pleiades?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 38:31
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wish time wota take strong like stone; wen sea bigin dey turn ice-blok?


Yu fit guide di stars from one sizin to anoda kon lead di big and small Bear?


Na God make di Bear, Orion, di Pleiades and di sky for sout.


But e get one Pesin wey make di stars, Pleiades and Orion. E turn darkness to lite kon turn day to nite. E koll wota from sea kon pour am put for di eart. En name na God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ