29 Ice-blok and kold wey dey fall kom from di sky, na who bi dia mama?
Wen God breath, wota dey turn to block! Di wota dey block finish!
Wish time wota take strong like stone; wen sea bigin dey turn ice-blok?
Who klose di sea mout wen e won komot from di eart belle?
Di wota dark bikos ice-blok and snow don kover dem.