21 I dey sure well-well sey yu fit, bikos yu don old, wise well-well and dey der wen I kreate di world!
Na yu bi di first man wey dem born? Dem don born yu before God kreate di mountins?
For yor life, yu don ever kommand morning or tell di day wen e go break?
Yu don ever go where I dey keep di snow and di ice-blok rain, put?
“Yu dey der wen I kreate di heavens and eart? If yu know well-well, tell mi about dem.