20 Make dem go tell God sey I won tok to am? Pesin even fit tok wen e konfuse?
Make yu tish us wetin wi go tell God, bikos wi nor get anytin for mind to tok.
Naw, di lite for sky brite well-well and wi nor fit look am, bikos breeze don swip di eart klean.
dem go heavy pass san wey dey for sea, bikos dem dey heavy and na dis make knee dey tok like dis.
My God, Yu know wetin I won tok even before I tok am.
But Oga God dey en holy temple, so make evribody for di world, keep kwayet for en present.”