Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 37:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 E load di kloud with wota and lite dey flash kom out

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 37:11
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So King Ahab go chop and drink and Elijah klimb go Mount Karmel. E bend kon put en face for en leg centre, den e kon dey pray.


Na God put wota for di kloud and E nor dey let rain fall from di kloud with force.


Na God dey choose where di rain go fall rish and where tonda go travel pass.


Na en hand E take dey stop tonda lite kon send am go where E wont.


den yu go know how God take dey give kommand and how E take make di lite flash for di kloud.


Na-im send lite go cross di sky; from one end go rish di oda end for di world.


bikos dis na wetin God tell mi, “Just as dew dey form for nite wen harvest time rish and as sun dey shine for day time kon make evriwhere hot, na so too I go kwayet dey look una from heaven where I dey stay.


As e still dey tok, one brite kloud kon kover dem and one vois kon sey, “Dis na my Pikin wey I love. Make una listin to am!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ