8 But if dem shain dem inside prison and dem dey sofa, bikos of wetin dem do,
Yu don put big shain for my leg and evriwhere wey I waka go, Yu dey wosh mi.
den make yu know sey na God handwork bi dis, bikos na-im set trap wey katch mi so.
But God use sofa take dey tish and save en pipol kon korrect dem with pain.
Make yu dey kareful, so dat yu nor go do bad tin, bikos yu dey sofa.
Some sidan for where dark pass and dem shain dem with iron,
bikos deat kover mi like klot and di fear to die go grave, dey make mi shake. Na only sorrow and trobol I dey si.
Wiked pipol dey won drag mi enter sin, but yor word dey strong for my heart.
Dem tie dia enemies kings with shains and dia priests with iron
na so-so grave I dey dream about and na to die, dey hongry mi.
Wiked man sins na trap, bikos na en own sin net, go katch.
E use big-big stones take block evriwhere wey I dey pass and I nor know di rite road again.