Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 36:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 “Make yu relax and listin to mi small, bikos I still get some tins to tok for God, as E nor dey here with us.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 36:2
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Give mi shance make I tok and if I tok finish, yu fit laf mi, if yu like.


Na di same tin mi and yu bi for God eye, na san dem take make mi and yu.


I go use wetin I know take show sey God dey rite. I go tok di ones wey I know.


E go help yu tok to di pipol and e go bi like sey naim bi yor mout and yu go bi like God to am.


Bikos of dis, God kon sey, “If yu turn from sin kom meet God kon stop wetin yu dey tok and tink, I go take yu back and yu go bi my savant again. If yu stop to tok anyhow, yu go bi my profet again. Den di pipol go won bi like yu and yu nor go bi like dem.


Yu go tell dem evritin wey I sey make yu tok, weda dem listin or not, bikos I know sey dem sturbon well-well.


Wi dey ripresent Christ, so dat God go tok to una, thru us. Wi dey beg una bikos of Christ sey, “Make una shange kon bi God friend!”


My brodas and sistas, I dey beg una, make una get patient and listin to di advise wey dey dis my leta, bikos wetin I rite, nor long.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ