Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 34:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So make wi choose wetin dey rite. Make wi know among awasef wetin dey good.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 34:4
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una know betta food wen una put am for mout, but una ear nor know wise word wen e hear am.


But I wish sey dem test Job rish di end, bikos e dey ansa like wiked pesin.


Job sey en know do bad tin and God nor gri defend am.


Make una nor dey judge pesin, bikos of wetin una si with una eye, but make una give korrect judgement as e suppose to bi.”


Make una nor bi like pipol for di world, but make una allow God shange una mind, den una go know how to serve God and do tins wey dey make belle sweet am.


Evribody wey si am kon sey, “Wi neva hear dis kind tin before! Dis kind tin neva happen wons since Israel pipol komot from Egypt! Wi nid to do sometin about am! So dem kon dey tok among demsef dey ask, ‘Na wetin wi go do naw?’ ”


So naw, Israel pipol must decide wetin wi go do about dis tin!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ