3 Una know betta food wen una put am for mout, but una ear nor know wise word wen e hear am.
But as yor tongue dey taste food, na so too yor ear dey hear word.
I neva ever pray make dem die, bikos if I do like dat, God nor go forgive mi.
Si naw, I don open my mout and my tongue won start to tok.
“Wise men, make una listin to my words; Make una hear mi, men wey know well-well.
So make wi choose wetin dey rite. Make wi know among awasef wetin dey good.
Yu feel sey I dey lie? Yu feel sey I nor know rite from wrong?
Pesin wey dey listin to di Spirit fit judge oda pipol, but nobody go fit judge dem:
But solid food na for mature pipol and dem get betta sense to know wetin dey good and bad.