Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 34:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 “Wise men, make una listin to my words; Make una hear mi, men wey know well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 34:2
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una know betta food wen una put am for mout, but una ear nor know wise word wen e hear am.


Make doz wey get sense listin to dis words kon wise more and make e guide doz wey get undastandin,


I dey tok to pipol wey get sense. Make una tink about wetin I dey tok.


My brodas and sistas, make una stop to tink like small shidren. Instead make una dey tink like mature pipol and dey innocent like pikin wey dem just born.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ