2 Si naw, I don open my mout and my tongue won start to tok.
As last, Job kon tok and e curse di day wey dem born am.
I neva ever pray make dem die, bikos if I do like dat, God nor go forgive mi.
“Job, make yu listin and hear evritin wey I won tok!
All my words na true and na true I go tok.
bikos na parabol I go take tok to una. I go tish una about some tins wey don happen before;
e kon bigin tish dem sey;