1 “Job, make yu listin and hear evritin wey I won tok!
Naw, make yu listin to wetin I dey try to tok; make yu open yor ear well.
So naw make yu listin to my words; listin as I dey beg.
I nor sabi praiz pesin anyhow, bikos God go ponish mi, if I do like dat.
Si naw, I don open my mout and my tongue won start to tok.
“Wise men, make una listin to my words; Make una hear mi, men wey know well-well.
Jesus kon sey, “Anybody wey get ear, make e hear wetin I dey tok!”