Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 32:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Elihu wey en papa na Barakel wey kom from Buz kon sey: “I know sey I small and yu don old and na dis make mi dey fear to tell yu wetin I dey tink.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 32:6
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Old pipol get wisdom? Abi long life nor dey bring undastandin?


Wi learn and get awa sense from old pipol; pipol wey dem born before yor papa.


Na yu bi di first man wey dem born? Dem don born yu before God kreate di mountins?


Den Elihu wey bi Barakel pikin from Ram family for Buz kon dey vex. E dey vex, bikos Job sey e nor do God anytin.


Wen e si sey di three men nor fit ansa Job again, e kon dey vex.


Make una dey respet and honor pipol wey senior una. Make una fear una God; Na mi bi God.


Make una pay evritin wey una dey whole; weda na tax, respet or honor.


Make yu nor tok anyhow to pesin wey old pass yu, but dey tok to am with respet like sey yu dey tok to yor papa. Tok to yong men as yu go take tok to yor broda.


Make yu tish yong men to dey live dia life with betta sense


For di same way, make una wey yong put body down for di eldas. Make una nor dey karry body up for each oda, bikos God dey oppoz proud pipol, but E dey favor doz wey dey honbol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ