17 But I go give yu my own ansa and I go tell yu wetin I dey tink.
Naw, I won tok and una go listin to mi. Make I tell una wetin I know.
Make I dey wait wen dem nor get anytin to tok? Dem just stand for der, bikos dem nor get anytin to tok again.
I nor fit wait to tok or hold my words again.
But I won tell yu sey yu dey wrong, bikos God big pass evribody.