Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 32:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 “Job, yor words too strong for all of dem; dem nor get ansa for yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 32:15
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and dem nor dey get anytin to tok wen I don tok finish. My word dey enter dia mind well.


Job dey tok to una; nor bi mi e dey tok to, but if na mi e tok to, I nor go ansa am di way wey una take ansa am.


Make I dey wait wen dem nor get anytin to tok? Dem just stand for der, bikos dem nor get anytin to tok again.


So wen dem hear wetin e tok, dem kon waka leave am.


Di same tin happen to di sekond broda and di third one, go rish di nomba seven.


Wen di Farisee pipol hear sey Jesus don make di Sadusi pipol kwayet, dem kon gada.


So nobody fit ansa Jesus and from dat day go, nobody try to ask am kweshon again.


Dat time, I go sey, ‘I nor know yu. Make yu komot from where I dey, yu wey wiked well-well.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ