Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 32:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Job dey tok to una; nor bi mi e dey tok to, but if na mi e tok to, I nor go ansa am di way wey una take ansa am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 32:14
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So why una dey tell pipol sey una get wisdom? Naw, na only God go fit ansa am, bikos una don fail.


“Job, yor words too strong for all of dem; dem nor get ansa for yu.


Make yu ansa mi if yu fit. Make yu dey ready and prepare yor kweshons.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ