Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 31:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Make e bi like hell-fire wey dey distroy tins; fire wey go burn evritin wey I get.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 31:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor go fit run from darkness; dem go bi like tree wey en branches don burn finish and dem go skata as God breath.


Evritin wey dem get, God go distroy am with wota wen E dey vex.


Where dead body dey stay just dey open before God; nor-tin fit kover am from en eye.


den make anoda pesin chop wetin I plant. Make dem rut and distroy evritin wey I plant.


God don curse wiked pipol house, while blessings full raitious pipol own.


Yu fit put fire for yor chest make e nor burn yu?


Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.


Make evribody respet marriage: una must make sure sey una nor sleep with who nor bi una husband or wife, bikos God go judge pipol wey dey sleep with who dem nor marry and pipol wey don marry, wey dey sleep with oda pipol.


Na dia king bi di angel wey kom from di pit and en name for Hibru, na Abaddon and for Greek, na Apollon (pesin wey dey distroy).


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ