7 Dem dey bihave and shaut like animals and gada togeda for bush.
Yor pikin go live like donkey wey wiked well-well; e go dey against evribody and evribody go dey against am. E nor go stay with en family.”
Pesin wey nor get sense, nor go fit wise unless donkey go fit born human being.
Dem dey stay for inside hold wey en wota don dry and inside rock too.
Dem nor get sense or name and dem porshu dem komot di town.
Donkey dey fear wen e dey chop grass? Abi melu dey kwayet wen e dey near food?
na shuku-shuku and grass grow full am. Di wall wey dem build round am, don fall rish groun.