Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 30:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Bikos dem poor well-well and honga won kill dem, dem kon dey chop dry rut and dirty for nite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 30:3
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just like wiked donkey for desert, na so poor pipol dey find food waka. Dem even dey find food rish desert so dat dia shidren go chop.


Dem bi yuzles pipol and dem too weak to do any work for mi.


Dem dey pul and chop plant for desert; even di small tree wey en rut nor get taste, dem dey chop am too!


Dem porshu am komot for where human being dey. En mind kom bi like animal own and e kon dey follow wiked donkeys dey stay. E dey chop grass like sey e bi melu kon dey sleep for bush and e nor get anytin to take kover en body from dew wey dey fall. Na so e bi until e kom bilive sey na God dey rule ova human being and dey give leadership to anybody wey E like.


(Dis world nor good rish for dem); dem just dey waka about for wildaness, on-top mountins, inside rock and holes.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ